Very Funny:- Everybody Is Busy Talking Election But None Of You Noticed This...

Everybody was busy talking about election, PDP vs APC but nobody seems
to notice and understand that the thickness of VIJU milk is getting
lighter
Tin Tomato no dey full again…..
MTN 10mb no dey reach 24hrs again…
Fish no dey inside geisha again ooo…
Okro no dey draw again….
Close Up toothpaste no dey full again…
Raid no dey kill mosquito again ……..
Abeg oooo make una leave election and focus on matters that concern us..
Very Funny:- Everybody Is Busy Talking Election But None Of You Noticed This... Very Funny:- Everybody Is Busy Talking Election But None Of You Noticed This... Reviewed by Abhi on March 30, 2015 Rating: 5

No comments:

Share What Is In Your Mind On This Post
You can use Anonymous in the (Comment as) drop down list for quick comment

Powered by Blogger.